Goya Menor & Nektunez - Ameno Amapiano (David Guetta Remix)
Трек

Ameno Amapiano (David Guetta Remix) Goya Menor & Nektunez

Goya Menor & Nektunez - Ameno Amapiano (David Guetta Remix)
2022 • 02:44 • © Columbia
Текст пісні...

Goya Menór
Ameno
Okhiante kpe khere
Dj give me naya ku khere
Let me tell them how the thing goes
How the thing goes
Ha, okay

Sheybi meka tamuwa
Say my pikin nor go join cult?
Ha, you wanna bam ba?
You wanna chill with the big boys?
Now you dey run kiti-kiti
You dey run kata-kata
Nor fit drink water drop cup
Ah, eh
Shey you see how the thing goes
How the thing goes
Oya telly me who blend you?
And who? And who?

This one nor be zobo nor be can juice
Go school you go school go dey pem tools
And now the parameter set, you wan Dey form jew
See even your papa nor fit save you
For all the calamity wey him pikin don do
Men, all the n***** don dey find you
Because that n**** wey you play Omo e don kpuff
Oboy e don kpuff
Ah, eh
Come on, let’s go

Sheybi meka tamuwa
Say my pikin nor go join cult?
Ah, you wanna bam ba?
You wanna chill with the big boys?
Now you dey run kiti-kiti
You dey run kata-kata
Nor fit drink water drop cup
Ah, eh
Shey you see how the thing goes

Okay, come on, let’s go
Ah, okay

Because you made it to the top throne
Let me see what my God father can do
‘Cause He’s the Father to the fatherless
And the Mother to the motherless
And nothing no one can do
But promise not to fight again
Not to do anything that will hurt again
‘Cause if you do, Na him be say you don gog again
And na that time you go run again
I swear Ah

Sheybi meka tamuwa
Say my pikin nor go join cult?
Ha, you wanna bam ba?
You wanna chill with the big boys?
Now you dey run kiti-kiti
You dey run kata-kata
Nor fit drink water drop cup
Ah, eh
Shey you see how the thing goes
And who? And who?
Ah
Eh

  • Інформація...
  • Виконавець
    Goya Menor & Nektunez
  • Назва
    Ameno Amapiano (David Guetta Remix)
  • Рік:
    2022
  • Ліцензія
    Columbia
  • Дані
    02:446.7 Mb • 320 kbps
  • Прослухали
    1 309
  • Додано
    01 березня 2023
Пісня у плейлистах...
Музика у машину
Кліп на пісню Goya Menor & Nektunez - Ameno Amapiano (David Guetta Remix)
TunemoFM
Хвиля Гарного Настрою

Популярні пісні

Радіо ЛюксФМ
Тільки хіти!

Популярні виконавці

Дивитись всі
MiyZvuk
Ритми Свободи
Вітаємо! У нас ви знайдете дуже багато гарної музики, яка обов'язково вам сподобається, а також радіо, плейлисти, альбоми та виконавців.
Почати слухати
Авторизація на сайті
Вітаємо! У нас ви знайдете дуже багато гарної музики, яка обов'язково вам сподобається, а також радіо, плейлисти, альбоми та виконавців.
Реєстрація
Забули пароль?

x
Слухайте улюблену музику на вашому комп'ютері та отримуйте постійний доступ до нових треків і плейлистів у нашому додатку
Завантажити
Вже встановлено