
Instagram Vibez Inc & Muyeez & Seyi Vibez
Shawty you make me emotional
Bursting my medulla
I been chatting on Instagram
I.g tell me say you nor know that
I follow you but you no follow back
Shawty say you are turnover
If you spin on me I go turnover
Tell me say her name na omotola
She tell me say she like it in a boulevard
Me I tell her shawty shey you know the vibe
I go tell things wey you no never ah
Only Jah blessings Dey on this kid
♪
For this street I no fit do dodoyo
Show it now how if you love someone
I no fit tell you many things wey you know Omo
Wire aza mi make we dey nor nor
Omo me I dey like dis I dey dey jogor
Moti jogor toba fema gbemi trabaye shole gbemidebe
Omo iya mi shole gbemidebe
♪
(Oluwalosheyi)
Money make me emotional
Bursting my medulla
Chatting on Instagram
I.g but you say you go see later
I call you but you no won call me back
Mama I remember my class teacher
But right now Alhamdulillah
Hands in the Air let's party na
Bottles for the girls wey sabi na
I go muzampe
If you no get them no go stay
When you go out ko ranti ile
You see my vibe call it trabaye
Epariwo ogo aye (OGO)
♪
Only Jah blessings dey on this kid
For this street I no fit do dodoyo
Show it now how If you love someone
I no fit tell you many things wey you know Omo
Wire aza mi make we dey nor nor
Omo me I dey like dis I dey dey jogor
Moti jogor toba fema gbemi trabaye shole gbemidebe
Omo iya mi shole gbemidebe
♪
Omo iya mi shole gbemidebe
Omo iya mi shole gbemidebe
Omo iya mi shole gbemidebe
Omo iya mi shole gbemidebe
- Інформація...
- ВиконавецьVibez Inc & Muyeez & Seyi Vibez
- НазваInstagram
- Рік:2024
- ЛіцензіяemPawa Africa
- Дані02:20 • 5.39 Mb • 320 kbps
- Прослухали18
- Додано28 грудня 2025